Small girls need to stop slamming Tiwa Savage –Ice Prince

Sensational rapper, Ice Prince has slammed the critics of Nigerian singing sensation, Tiwa Savage.

Recall that Victoria Kimani and Seyi Shay took shots at Savage in their #fuckyouchallenge cover.

Advertisement

Speaking in a chat with Legitng, Ice Prince said small girls who are criticizing Tiwa Savage need to ‘park well’

He stated in pidgin: “The thing wey dey pain me now na im Iwan talk. I go use your platform talk this thing. All these girls wey dey abuse Tiwa Savage, make them park well. Today I talk to Tiwa for a couple of minute, and she no dey happy with all these small girls wey dey open mouth curse am anyhow. And I wan make dem know say Tiwa get many bodyguards o. I be one of dem, we plenty. I go slap person on top Tiwa matter. Na nonsense, make dem apologise to Tiwa, I wake up today to see many many things wey dem dey talk about Tiwa.

Advertisement

“Me I no just dey happy say plenty girls dey gather against Tiwa Savage, wetin happen? Dem plenty wey dey abuse Tiwa Savage and I hate that. And I want my sister Tiwa to know that her bodyguards are plenty and I am one of dem. Her soldiers, the angels covering and prayers wey dey around her dem too plenty. Make she no even bother”.

Though, Victoria Kimani has apologized for slut-shaming Tiwa Savage, she stated that she is not apologetic about the other things she sang about in the song.

 

She wrote on Instagram page: “She is right. I apologize for slut-shaming and age-shaming. Shame on me. That was very wrong, but the other stuff, I can never apologize”.

Advertisement