Tag: Free readers association
-
FREE READERS ASSOCIATION
Bisi Adeleye-Fayemi Joe: Oga Steven good morning. How una dey? Steven: I dey well well, thank you Oga Joseph. How family? Joe: Heh, we de manage jare. (Picking up a newspaper). ‘NDDC Interim MD Collapses at National Assembly hearings’ Benson: Yeepa! Come see cunny man o! Sebi him talk say the money whey dem chop…